
Beta Gospel musician for Ibadan wey gather the full city make dem come help am praise God for one event wey he call Fire, Praise plus The Prophetic. Now he don drop anoda beta single wey he call "MERCIFUL GOD" and the level don dey online make una come download for free and according to the bros na one of the best gospel producer for Naija na him give am beat, Sammy Young. Oya na...wetin you dey wait for na.
No comments:
Post a Comment