
APC wey dey Scandinavia don do beta for we persin wey dey rep us for Abuja, Honourable Dapo Lam wey him political guy man name na Omo Oloore. if you no sabi, the place wey dem dey call Scadinavia na him include Sweden, Norway, Finland plus including Denmark. All of dem carry the award give bros say since he enter office in 2011 he just dey make dem proud anyhow with the beta things wey he dey do. Na so dem sama am award, make bros sha come wash am for us abi we no go celebrate ni?
No comments:
Post a Comment