Monday, September 14, 2015

UP SHOOTING FOR LIFE, EVEN AS DEM FLOG US 2:1


Na so life be, everyday no be Christmas. Na wetin shooting yarn us be dat wen dem go play Rangers for Enugu. And e come be like say Rangers sabi pass bcos na dem dey home as dem flog us 2:1. E come even be like say na number 12 we dey on top table. Tori say we even throway penalty for 70 something minute. No mata wetin Up Shooting nonii, Shooting for life!

No comments: