Wednesday, September 9, 2015

UNLIMITED ARIYA OF FEMI ODEWOLE : THE VIDEO DON DONE


E never reach 3 weeks now wey dem shoot the video for the song Unlimited Ariya o, but tori dey confirm am now say the video don done, make we ready to enjoy am.

The tungba highlife song wey get Mr Sofunwon, Fabulous Pizzy for inside don dey scatter radio but now e don ready to scatter TV. Make i quick yarn u before you see the video say na for inside Agodi Garden and Old Town Hotel dem for shoot am. pipu wey u go see inside na; Lafup, Rotimi Ige who again o, dem plenty sha and of course Fabulous Pizzy including Femi Odewole himself.

No comments: