Sunday, September 13, 2015

TODAY NA THE BYDAY OF THE BIG L, BOSS WEY GET BIG VOICE PLUS BIG LAFTA FOR RAY POWER

Hip Hip Hip...Hurray! Lady sneh and gentlemen sneh...e sweet my mind to yarn una say one of my ogas for radio, wey God sama us for Ibadan for time wey no too tey, Lekan Omosebi wey everybody sabi wella as Big L dey jollificate anoda year today o. Na him make him darling wife, come take better message totori am for him facebook page to take celebrate him byday...me too go love o...So we for The Pipu's News dey talk am too say Happy Byday Boss...LLNP

No comments: