Na wa o, na which kain yawa be dis wey police go dey catch Papa and Mama together. Tori say police for Asaba, Delta State don catch Papa and Mama Omorieve on top say dem go siddon for exam for one miracle center wey dey Edo State dey write for 2 of dem 6 pikins.
Police say he don tey wey persin do the ofofo for dem and dem come plan dem catch, after dat dem still wan run commot for bail. Make God save persin from this kain yeye children wey dey put dem parents for high jump.

No comments:
Post a Comment