
If you like dey follow dem do oyinbo o, say juju no dey. How una wan take explain dis kain big snake wey dem catch kill for inside persin ceiling for Ajegunle, Lasgidi. The man say him just dey hear noise wey make am go check the place as he see say na snake na so he gather pipu wey help am kill am. How dat kain big snake take enter Ajegunle wey nobody see am. Bros na only God sabi o.
No comments:
Post a Comment