Just like dat? Na so dem dey ask persin o. I first shock when i see the headline but when i hear wetin dey inside i see say no be so. Wetin our military yarn be say we don fall dem hand no be small and dem no get power to say dem wan seize any of our dommot again. And even our Oga Soldier patapata, General Buratai don vex pack him load go dey stay for where the war for dey hot. Weldone oga you get mouth.
No comments:
Post a Comment