
As e be say Don Baba J don hammer again wey dem make am Ambassador for Johnie Walker for Naija, him padi from tey tey, broda mi Dapo, DBanj yesterday climb on top social media sama am beta congratulobia hailing...come yarn am say welcome to the Diageo family. Diageo na one kain big company wey dey do plenty tinz, cos some of una with bad mind na, go don dey reason say na illuminati...lol!
No comments:
Post a Comment