Friday, June 17, 2016

SENATE DON PASS BILL WEY SAY WE MUSTO DEY USE WE THING

Onto say dem wan dey make suee say we pipu dsy buy we thing, the Senate,yesterday, pass one Public Procurement Act Amendment Bill. The passage hapun onto the report wey the Senate Committee ontop Public Procurement, drop by Senator Joshua Dariye, PDP, Plateau Central. The bill, nahin den yan say go make am dey easier plus compulsory to dey buy things wey be say na we we do am.

No comments: