Friday, June 17, 2016

CHAI.... WOMAN SAY HER HUSBAND TRY RAPE HER YOUNGER SISTER MANY TIMES

One 45-year-old trader, Mrs Cecilia Ayayi, don waka go  one Igando Customary Court for Lagos to take end her 20-year-old marriage over her mata say her boo try rape her younger sister. Cecilia yan court say yesterday say her husband, John Ajayi, wey she don born three children give, for many many time wan chop  her younger sister. She yan say her sister just waka comoy house wey be say she no yan any body wen she con call am say why shy do dar kind tin she con yan am say na the boo make am comot because he try do her any time the wife no dey house.

No comments: