Mr. Mimiko yan dis one wen E dey gist workers wey dey vex say governor no gree pay den money, E con yan say the State treasury dey empty plus say the government dey struggle to survive. Gov con yan say make the workers no vex say instanta wen FG pay den or dem get beta moni hin go settle dem
No comments:
Post a Comment