According to one gist wey the megaphone for the Niger Delta Avengers (NDA), Brigadier-General Mudoch Agbinibo, He yan say since wey den area don dey finance we country den no get anything in return. Mr. Agbinibo's con yan say now wey den don get liver so tey every every don sabi wetin dey sup for den side. He con yan say if FG wan make den stop all the gboa gboa wetin den go do be say den gas gree say make den dey control den resources or say make den comot Naija.
No comments:
Post a Comment