Saturday, June 18, 2016

SEE D STRONG WOMAN WEY TANDA GIDIGBA FOR D BACK OF ESSAY AFRICA MAGAZINE...



Miss Simplicity - Essays of Africa don sama us wit their July Magazine nd person wey tanda gidigba for d back na one singer wey pipu dey gbadun for naija nd ogbodo 'yinbo, she be d mama to one fine boi pikin nd na she be d Mavins Queen, na person wey we knw as Tiwa Savage.. For d magazine, Tiwa tok abt d problem wey shele btw she nd her husband nd hw she take fit pass thru d tin without scratch o. Tiwa make sure sey she bring out dat her smile wey dey captivating o nd she make sense die for d cover pinshure.. See d anoda pinshures afta d cut...



No comments: