Saturday, June 18, 2016

DAYO AMUSA DEY PARA LIKE SEY TOMORROW NO DEY O

Miss Simplicity - Nobody wey perfect nd nobody wey no get one problem wey d follow ham fight.  Even d rich sef get wetin dey trouble ham, na dis tins make Dayo Amusa wey be one ogbonge actress for Nollywood para follow pipu wey dey tok anyhow for her IG page..
Me I no knw hw sum pipu go take ham o bt for me o, d tins wey ma'am Dayo tok so make sense nd she get points... See hw d tins waka for d posts wey dey afta d cut...




No comments: