We before before presido Obasanjo plus Goodluck Jonathan we present presido for Naija Muhammadu Buhari do one kain meeting yesterday for London with dem Prime Minister for Britiko, David Cameron. Na for the meeting Cameron, dey clear dem say Niger Delta Avengers hey pass 12 missiles wey dem wan take finish Naija. The British PM come dey beg dem 3, Obasanjo, Jonathan plus Buhari, make dem bone dem personal gbege and make dem work together to see say dem finish indigenous people of Biafra, IPOB and make dem no allow dem go do collabo with dem Niger Delta Avengers, COS dem combo go bad gan cos the information wey dem IPOB pipu get no be here. Dem come gree say JONA go lead dem negotiations with the Niger Delta Avengers to make sure say dem settle dem wella and everybody dey okay. But na Obasanjo go try settle quarrel wey dey between Buhari and Jonathan so dem no go get gbege again and Naija go fit relax.
No comments:
Post a Comment