Sunday, June 12, 2016

NSCDC SHOW FACE OF PIPU WEY DEY BURST PIPELINE FOR DELTA

The Nigeria Security and Civil Defence Corp (NSCDC) don show face pipu wey den burat pipeline for Agip Gas Plant, Kwale for Delta State. The Delta State Commandant of the NSCDC, Beatrice Irabor, who show den face for the command's headquarters inside  Asaba, yan say den catch dem for Ndokwa West Local Government Area of the southern Nigeria state She yan say the vandals arrived ontop speedboats before dem begin shoot officers of the NSCDC wey com make plenti plenti pipu of the militants injur wen the remaining piaka. She con yan say den see gas cylinders, cutters plus generators plus many mani things. The pipu con yan say no be den be the pipu we blow pipe line.

No comments: