Monday, June 20, 2016

IPOB DON SAMA NIGER DELTA AVENGERS BETA HAILINGS

The Indigenous People of Biafra, IPOB, don praise the Niger Delta Avengers, NDA, plus say den dey fight for freedom of the enslaved people of den area by oppressive Nigerian government. This wan dey one gist, den yan say wetin Avengers dey do so sweet dem for body. Den con dey yan say Avengers be den brother sake of say na almost same tin den dey fight for.

No comments: