Wednesday, June 15, 2016

HOW LEGENDARY OJB JEZREEL KPAIN 3 YEARS AFTA KIDNEY TRANSPLANT

THREE years after kidney transplant operation for India, Nigerian music producer, singer wey still fit play plenty musical instrument , Babatunde Okungbowa, wey den sabi as OJB Jezreel, pkain yesterday morning for one Lagos hospital, wey be say na next month hin for turn 50 years old. According to family source, OJB's kidney don stop to dey wok since last week wey hin con dey ontop dialysis to take overcome the relapse before hin con kpain yesterday.

No comments: