The Federal Government yan say den don dey try provide infrastructure wey go create employment plus ease the movement of citizens within Nigeria. The government gist come as part of effort to take fast track the infrastructural development of we Naija. The Minister of Power, Works and Housing, Mr Babatunde Fashola, yan dis one yesterday for Loko, Nasarawa State shortly after hin inspect the Loko-Oweto Bridge wey den do over the River Benue for Nasarawa plus Benue States. Hin con promise say more rural communities nahin den go do to take benefit farmers plus other Nigerians.
No comments:
Post a Comment