Tuesday, May 3, 2016

SHUU... DEM SAY LOBI STARS BIG PASS LEICESTER CITY

CRIS - Solomon kwanbe wey be defend for Lobi stars and super eagles don yarn say hin club Lobi star big pass Leicester city. He yarn say if we remember history wella Lobi stars win NPFL for 1999, win Super cup d same year and FA cup for 2003 and as d matter be now na just 2 points Rangers dey take lead dem ofr table. But see Leicester city dey make noise untop say dem win premiership, unlike Lobi if we win NPFL nobody go shout Bcos say e no new again.

No comments: