MISS SIMPLICITY - Mide Martins wey her husband Afeez Abiodun add anoda yr to him life naim her fans don para for on top sey she o no wish her husband hapi bday..She bin do her own bday early dis week nd d husband celebrate her like sey tomorro no dey bt wen e reach her husband own, she no do anytin nd dis one vex her fans sote some com dey tok sey Mide dey proud o... Some even dey tok sey she fall their hand. Many of her fans even tok sey make she try dey respect, love, nd care for her husband o. Some para sote dem tok sey she don dey do like other actresses wey no dey stay for husband house tey ooo.... Hmmmmm....for dis one wey dey ground, I comment my reserve oo
No comments:
Post a Comment