Chairmo for Fresh Democratic Party, Pastor Chris Okotie don release one kain statement by him media person, Ladi Ayodeji, on Saturday where he for dey advise Govenror El-Rufai on how he for do the preaching bill wey dey cos gobe. He say make the governor think am say na on top exclusive list wey be for federal government religion dey, and government no get Dat kain power to really understand the plenty religions wey dey. So e no go easy for dem to sabi how dem wan dey give pipu license. He say
instead make dem gather dem power together to fight cult gbege, street crimes, kidnapping plus child abuse and youth kasala all over we country, he say e no-good make the governor do law wey fit cos religion katakata when we don dey thank God say APC don almost defeat Boko Haram. Meanwhile the governor still dey wait for Apostle Johnson Sulaiman, make he talk the date wey him go kpain....... Lol..... Lwkmd
No comments:
Post a Comment