Thursday, April 28, 2016

NAIJA VS UK, ROBBYLAW FT SOLIDSTAR..

MISS SIMPLICITY - Robert Lawani wey him stage name be RobbyLaw wey be Manchester (UK) based Nigerian Afrobeat artist wey Donwills Records just sign na one artist wey get voice, look nd steps wey make ham talented artist. The artist dey work seriously on his talent nd dis one don make ham ready for d mainstream platform. Now RobbyLaw don team up with SolidStar on one song wey dem call " My Sound" Na twice produce ham bt na Brain mix nd mastered. The song audio nd Visual make sense wella, make una try download ham ooo

No comments: