OGINI BERNARD - We be tink say na only human being dey cry for human being Not until dis one show as one small boy wey dem dey call Bateman reunite with hin dog as e be say d dog be dey miss o. Na d coastguard na hin solve d equation as dem rescue d dog frm one 50foot cliff wey d dog fall put. D boy n hin Broder Jacob na hin begin cry as dem reunite with der dog little terrier maddie. Na for d city of brimingham na hin shele.
No comments:
Post a Comment