Friday, April 15, 2016

NA FOR HOTEL WE FINISH THE ELECTION OJORO - TEMITOPE ALUKO

OGINI BERNARD - Former Secretary 4 d Pipu's democratic party Ekiti state Dr tope aluko na hin Comot say dem perfect d rigging f d June 21 2014 governorship election one week befoe d poll for hotel wey be say na d chief of staff get am chief dipo anisulowo. As e be say sensitive materials na hin dem use like ballot papers result sheet as dem deliver am to PDP chieftain by d independent national electoral comssion. He claim say d fayose admin don receive refund of 5.2bn wey dem spend ontop ado-ifaki fed high way by kayode fayemi admin. As d govt now dey deny d money

No comments: