Friday, April 29, 2016

(FOTO) SEE HOW KIM KARDASHIAN MAKE SENSE FOR NAOMI CAMPBELL BOOK SIGNING


MISS SIMPLICITY - Yestaday Kim go Naomi book signing nd she happy as Naomi sign one if her new coffee table book for Taschen bookstore wey dey Beverly Hills for California. The book wey be limited edition naim come wit d sculpture of Naomi boobs nd Kim take her time take go through d book. No be only Kim dey for d place, Kelly Rowland nd many other celebrities sef boku for dia. Wen Vogue bin ask Naomi abt her book wey be Naomi Campbell book, she tok sey " I dey very Candid o, my life na like open book for many ways nd I dey honest abt who I be oo.....
(other pinshures dey down)



No comments: