MISS SIMPLICITY - No be small tin o, we no knw weda na hack dem hack Teebillz IG account abi na him dey post all dis tins abt Tiwa Savage bt we sha know d posts na from Teebillz acct. He tok sey him dey regret him marriage on top sey d wife o no get him time at all nd he even post sey Tiwa mama na witch o. Still on d acct, d guy tok sey he regret sey him don dey wan be like him papa o base on sey d papa sef na one man wey dey born pikin up nd down oooo. Hmmm dis one na serious mata o, I go like make una use una eyes see ham as I go post all d post for una, check ham out
No comments:
Post a Comment