Thursday, April 28, 2016

(FOTO) NA WA O... P SQUARE DON DEY TACKLE EACHOTHER AGAIN O

MISS SIMPLICITY - Just yesterday Peter Okoye of Psquare MrP sama us wit correct correct workout picture nd d guy look good for d pictures, him Broda too Paul Okoye rudeboi sef don sama us wit him own workout photo today nd I no go lie una, d tin make sense too...feel dem two picture (more pinshures afta the break) 








No comments: