MISS SIMPLICITY - Glitz Africa magazine wey dey Ghana, wey dey always bring correct correct issue for their magazine wey dey celebrate Africa lifestyle every yr nd na Omotola Jalade-Ekeinde naim dey d cover of their 14th
edition dis year. The magazine dey celebrate omotola success on top sey she meet d 2016 top female executives nd d magazine tok ham sey Omotola o na epitome of graciousness... Congratulobia Ma'am Omotola...make una feel d pictures...
No comments:
Post a Comment