MISS SIMPLICITY - Dem don release Ibinabo Fibersima from Kirikiri o. The actress wey bin dey face 5-year jail term on top sey dem tok sey she use her yeye driving take kill one Dr Giwa Suraj for Lekki-Epe Expressway for February 2006, naim we hear sey appeal court o don release ham o bt dem tell her make she bring two ogbonge pipu wey get mouth for lagos to sign for her o nd #2million. Adeyemi Muiz Banire (SAN) nd him pipu naim bin dey help Ibinabo for d case o and dem don tok sey dem go bring wetin d court tok sey dem want... Anyway congrat ma'am bt we hope sey dis one don teach u lesson sey life na jeje oooo...
No comments:
Post a Comment