MISS SIMPLICITY - Stella Damasus wey be actress nd musician don tok sey na on d 24th of dis month wey be her birthday naim she go release her new album wey she call " THE ALTERNATIVE. Stella husband Daniel Ademinokan, wey be Doris Simeon husband before before naim produce d song for him wife nd dem two dey hapi as dem announce dis news for their instagram page yesterday... Wow......I sure sey d husband nd wife combination go bring correct music come out, so me sef dey anxiously dey wait oooo.
No comments:
Post a Comment