OGINI BERNARD - Police dem dey ontop d mata no be small as one 70yrs old man woundjure wey dem stab am in front of hin wife n customers. D man wey dey manage hin life as sales boy 4 hin shop na hin dem wan sales am Comot o but dem rush am go hopistol 4 treatment as d mata happen 4 Sunday 4 arund 9.10pm.d boiz dem wey dey wear black rich ground na hin dem dey fin oo
No comments:
Post a Comment