Omobola - The Senate don call the minister of state for petroleum resources Ibe Kachikwu over the palava of fuel gbege wey dey scatter business and dey make life difficult for Naija pipu. They talk say make he show face today before the committee, make he con explain wetin dey drink our future for Naija and how we
fit take block him throat. Dem say petrol money now na #170 per little and even pass Dat one for some area, especially during the Easter celebration, and price wey government say make dem dey sell am no pass #86.50 per litre.
No comments:
Post a Comment