Dem don sue Baba Elton John on top say he dey do sexual harassment plus say he ruff handle him former security guard. For one court mata for Los Angeles on Monday, na lawyers for Jeffrey Wenninger dey accuse the singer say he dey do dem bad thing afta dem don work together for 12-years. Wenninger don work for John from 2002 to 2014. All the 3 bad things wey dem say the Baba do na from 2014. The first one na say the
singer dey touch am anyhow when dem dey inside car and he dey yarn some yeye tings for mouth as e dey touch am. He say anoda time, Elton grab the guy come tell am say the guy fit be gay , e just Neva discover himself. Although na 3things dem yarn but dem say na so he dey always doWhile the suit details. When the guy dey work for am. Chaii.. Which kain winsh come dey worry dis Baba wey Sabi sing wella. God have mercy O.
No comments:
Post a Comment