
Oworobo and his men for the 4th Brigade Command, Benin-City, Edo State, last Wednesday, flog craze commot from the body of plenty women wey dey do Aluta for Ovre-Eku (Iwevbo) community on top one land wey dey cause gbege from tey tey between Edo and Delta states. Tori say Oga Oworobo Halla the District Officer, DO for Eku Police station, Mr. Andrew Efejedia, as he dey try clear him name and him pipu from say dem do bad thing, he say he no get option ni, Dan make dem just use small flogging take scatter the women.
No comments:
Post a Comment