Tuesday, March 8, 2016

OGA WHY YOU NEVA MARRY? ... KOREDE BELLO ASK DON JAZZY FOR HIM NEW SONG

MISS SIMPLICITY - U go fear d question wey Korede Bello use style ask Don Jazzy for d new cut wey him title " Mungo Park."Don Jazzy nd seyi law dey for d cut cameo bt d question wey Korede use style style ask d Mavins king be sey " Abeg na wen u go marry sef??? Anyway na joke he dey bt sumtimes ehnnnn true tok dey com out for play ooooo...

No comments: