MISS SIMPLICITY - I suppose don bring dis tori land for una door since bt na my motor get fault for road...as e be so na diamond wristwatch nd chain wey dem use plenty moni buy naim d husband of Tonto Diken buy for her as push present. Push present na d gift wey rich pipu dey buy give their wives to thank dem well well sake of sey d wife help dem carry their pikin for belle for nine months nd bcos dem push born the pikins no be pikin wen dem use operation born ooo. Anyway ma'am aTonto I dey grit u well well ooo nd we for TPN dey pray sey make Baba God dey continue to dey guide u, ur pikin, ur husband nd all d family ooooo.
No comments:
Post a Comment