Wednesday, March 2, 2016

NOLLYWOOD STARS GO HAIL DEM FOR IDP CAMP WEY DEY MAIDUGURI

Bimbo Akintola nd Francis Duru go Borno na so dem decide to stroll enter d IDP camp wey dey 4 Maiduguri.tori tok sey dem no happy wit d tin wey dem see for d camp as e bi like sey d condition 4 d camp bad. D stars com dey use dat opportunity to beg pipu wey get money 4 d country to com help those wey dey 4 d camp as e bi like sey dem get too much health problem Ibinabo Fiberesima wey b d forma AGN sef bin don call on pipu sey make stand up ooooo, make dem com help their fellow country men, women nd children. Hmmmm!!! We salute una courage oooooo

No comments: