Saturday, March 26, 2016

GHEN GHEN... SEE FAMZING AND THE NEW ENDORSEMENT FOR OLAJUMOKE




LWKMD ... E good make person succeed O,  no wonder Oyinbo dey talk say failure, no get Papa, no get Mama. Naso one big church, TREM don take Olajumoke pinshure thru her life tori dey drag pipu come dem church. 


Dem call am grass to grace. Olajumoke don turn prayer point just now, Chaii. Make God do answer me too O. Meanwhile e sure me die say Olajumoke no Sabi anything about the endorsement wey dem don sama her for her back. Lol. Abi no be endorsement??

No comments: