Wow.... Walahitalahi I shock when I see am, COS when I check many comedians profile no be all of dem get dis kain figure. Na so we see am say MC OLYMPIA din get 10k pipu wey dey follow am for instagram. Who say you no fit siddon for Ibadan do beta things. But Olympia na Waka Waka persin e dey everywhere but as per say na beta thing he do make we famz am, after all na Ibadan he dey stay pass. So we say congratulobia to MC OLYMPIA for dis beta thing.
No comments:
Post a Comment