Sunday, September 6, 2015

POLICE FOR DELTA DON CATCH ONE STUDENT WEY TAKE IGBO SPICE CAKE FOR HIM FELLOW STUDENT


No be small matter o, Police for Abraka Delta State don catch one badt guy wey be student for Delta State University for Abraka on top say he take ganja ginger cake wey he give one babe chop.




According to wetin Police yarn, dem say the babe start to dey misbehave after she chop the cake, na him make pipu rush her go hospital. Na another student go report the matter for police station say na one Bassey Aniekan carry the igbo cake give the babe wey be just 17 years old.

No comments: