After we don gree to dey pay 5 million Naira per month, our new coach, Sunday Oliseh don carry our boys go play draw for Dar es Salaam wey be home for dem Taifa Stars of Tanzania.
But upon the draw, na we still dey lead our group, Group G for the 2017 qualifiers wey we dey play for Nations cup, cos na 4 points we don gather now from 2 matches wey we don play.
Sent from my BlackBerry wireless device from MTN
No comments:
Post a Comment