Saturday, September 5, 2015

I NO GET ANY KAIN GOD FATHER O, DESMOND ELLIOT YARN

Fine boy actor wey don carry body enter politics, Desmond Elliot don yarn am o say him no get any kain Godfather and make una no dey look am like other politicians.



He say no be hunger waya am enter politics and no be say na work him no get. Wetin he come yarn wey trip me pass be say, na him still dey press him phone for twitter, facebook and everywhere. And na only him, him PA plus including him driver dey waka. Him no get all those kain lazy pipu wey go dey follow am waka. You do well broda.
Sent from my BlackBerry wireless device from MTN

No comments: