SOLDIERS DON
CATCH BOKO HARAM PHOTOGRAPHER FOR ADAMAWA
We
military for Naija don catch one team of plenty camera men wey dey work follow Boko
Boys for Adamawa State. Dem. One security taafia say the pipu wey dem catch na
dem dey record film, dey snap picture anytime dem Boko Boys dey do gbege.
Tori
say na for where dem dey try run away when soldiers go hayaj dem den for catch
dem. Punch wey write the tori say dem correspondent no fit get the Oga Director
for Defence Information, Maj. Gen Chris Olukolade, make he confirm the report cos
as dem call him phone reach the thing dey yarn dem say the fone don kpef.
No comments:
Post a Comment