- By OJOBARO Babatunde **MC RAIN**
Tory
wey dey climb our ears don let us confirm say as this faceless boko haram
pipu dey butcher people like goat come even dey kidnap our girls don make
over 250 female students of Federal Government College (FGGC) monguno for
inside Borno carry thier bags begin waka go
another school.
The Principal of the school sef don confinement this tory say
no be lie and even sef say na since last week this exodus don start.
She also tell us say no alarm for cause as even dem teachers sef don folo dem
relocate and teaching still dey go on normal
No comments:
Post a Comment