The
Oga Governor for Sokoto State, Aliyu Wamako don clear dem PDP pipu mind for him
state o, say no be him send some youths go dem PDP North West rally wey dem do
for Kaduna. He say those wey dem say go the meeting go dey form say dem be him
supporter na craze dey worry dem o, cos him na still confirm member for APC.
Na him Official megaphone talk the matter say those bad belle pipu just dey try spoil the Governor name ni, as Oga no send any vagabond make e go represent am.
No comments:
Post a Comment