Monday, June 20, 2016

YOU FIT BELIEVE WETIN INEC PROMISE TO DO FOR KOGI ELECTION?

The Independent National Electoral Commission (INEC) don dey gist say na beta elections den go make sure say hapun for Kogi State. The Resident Electoral Commissioner, Mr Samuel Usman, yan dis one wen E dey gist stakeholders for the electoral umpire headquarters for Lokoja, wey be the capital of the northern Nigerian State. Mr Usman yan say reason wey den take do the meeting with political parties, civil society organisations plus security agencies na sake of say den wan do another election wey go make sense plus the one wey dem.no fo cancel. He con dey beg say make every every follow join body with INEC to take make sure say the election na baba.

No comments: