Shey una remember some 6 years back when dis pinshure start to dey spread like rashes for Internet, say Baba God sama dis lucky man and woman 6 pikins for one time and dem come snap dis pinshure dat year. AFTA 6 years, dem come yet snap the pinshure again and see how buriful and handsome all of dem don turn. I come dey envy dey jealous dem parents. The only thing wey I fit talk na wow. But dem mama dey try sha. SEE the pinshure afta the cut
No comments:
Post a Comment