THE Joint Revolutionary Council, JRC, of the Joint Niger Delta Liberation Force, JNDLF, for yesterday, nahin den don warn say den go kpain any governor from the Niger Delta region wey tok say wetin den dey do no make sense or wey betray dem.The militant group yan dis wan wen the Niger Delta Avengers blow up one key crude oil pipeline, wey belong to Nigerian Agip Oil Company, Agip Eni, for Bayesla State JNDLF for one gist by dem Commander, General Duties, JNDLF, General Akotebe Darikoro, plus three others, dem explain why den no throw the six missiles for the region as den say den go do. The group, wey don gree say dem go enta dialogue with the Federal Government still com drop one seven-point demand.
No comments:
Post a Comment